Ukraine-Russia war: Putin invasion of Ukraine one month timeline – 10 key events


Source: informationng.com informationng.com

Key Topics in this News Article:

News Snapshot:

Ukraine President, Volodymyr Zelensky don beg citizens all ova di world to enta streets protest against Russia invasion of im kontri – “to support freedom, to support life”. President Zelensky tok dis for im latest night video and e speech na in English for di first time. 24 Marc, 2022 go mark one month wey Russian President Vladimir Putin begin full-scale attack on Ukraine for 24 February, 2022 Sake of dis Ukraine President, Volodymyr Zelenskyy order general mobilisation. - [Four reason why Mariupol dey so much important to Russia] - [Wetin be Hypersonic Missiles wey Russia claim dem use against...